Rheelwon - Wonder (lyrics)
- Rheelwon Creativities®
- Aug 26, 2022
- 3 min read
Updated: Jul 18

INTRO:
Show me more love oh, more love oh
Show me all night oh, show me all day
Abeg oh (I'm real!!)
Don't be afraid oh
Show me realtime oh, inside oh
Show me outside oh, show me anywhere
Abeg oh (oh yeah)
Baby don't be afraid oh
VERSE 1:
For your love no limit oh
Limit oh, limit oh
You dey touch my spirit oh
Spirit oh, spirit oh
Say na you dey bring me lyrics oh
Lyrics oh, lyrics oh
Me I no dey hear dem critics oh
Critics oh, critics oh oh oh, you know...
No one else except you girl
Never never let you down
Give you anything you want oh
Me go follow anywhere you run to
No one else beside you girl
Never never hide you oh yeah
Anything you want I get oh
Give me love wey I no go forget oh
HOOK:
My sugar baby wonder
(My wonder, my wonder)
See the way you do your things I wonder
(I wonder, I wonder)
Why you drive me crazy wonder
(I wonder, I wonder)
Why my babe is so amazing wonder
(I wonder, I wonder)
CHORUS:
Oh na na na (oh la la la)
Eh! You carry me go
when I kiss ya (I love you)
A trip to Ibiza (you carry me go far far)
Oh na na na
Eh! As you make me dey fly
no VISA
Girl I wanna please ya, forever
VERSE 2:
Honey...
Girl I no go do cunning
As long as you be my olorì
Forever together no story
No story yeah, with me
Girl you don't have to worry
Ama make you happy, dance for me
Whine for daddy such a hot mammy
(such a hot mammy)
No one else except you girl
Never never let you down
Give you anything you want oh
Me go follow anywhere you run to
No one else beside you girl
Never never hide you oh yeah
Anything you want I get oh
Give me love wey I no go forget oh
HOOK:
My sugar baby wonder
(My wonder, my wonder)
See the way you do your things I wonder
(I wonder, I wonder)
Why you drive me crazy wonder
(I wonder, I wonder)
Why my babe is so amazing wonder
(I wonder, I wonder)
CHORUS:
Oh na na na
Eh! You carry me go
when I kiss ya (you carry me go)
A trip to Ibiza
Oh na na na (eeba)
Eh! As you make me dey fly
no VISA
Girl I wanna please ya, forever
VERSE 3:
I wonder, if you leave me go
I go wan die
Girl I fit die for you
Girl I wan commit any crime for you (Ọlọ́hun)
No no no no, I wonder
If you leave me go, I go wan die
Baby you give me peace no doubt
You're the only girl I see
For your love no limit oh
Limit oh, limit oh
You dey touch my spirit oh
Spirit oh (yébà), spirit oh
Say na you dey bring me lyrics oh
Lyrics oh (ah!), lyrics oh
Me I no dey hear dem critics oh
Critics oh, critics oh oh oh, you know...
CHORUS:
Oh na na na
Eh! You carry me go
when I kiss ya
A trip to Ibiza
Oh na na na
Eh! As you make me dey fly
no VISA
Girl I wanna please ya
(I dey go far far), forever
OUTRO:
(Wonder wonder wonder)
Show me show me ya wonder na na
(Wonder wonder wonder)
Show me show me ya wonder na na
(Wonder wonder wonder)
Show me show me ya wonder na na
(Wonder wonder wonder)
[Dr BT Gold on the mix].
Do you like this song? You can listen to or download the song for free on this website's music page. Click here to proceed to the music page.
Thanks for reading!
Please share your opinions and let me know what you think in the comments section. If you have any questions, please ask. Don't forget to like and share. Thank you.
Comments